Timaya - Chulo Bothers Nobody
Mp3 Download » Timaya - Chulo Bothers Nobody; Timaya has released a new single titled "Chulo Bothers Nobody."
Chulo Bothers Nobody by Timaya–Timaya, a popular Nigerian Superstar, just released a new song titled Chulo Bothers Nobody as the seventh single off his 2020 album titled Gratitude. Timaya's new album, 'Gratitude,' has the song "Chulo Bothers Nobody." Vybe O produced this music.
ENJOY!!!
Chulo Bothers Nobody LYRICS
Abeg increase the headphones abeg
Vibe! Vybe O
Chulo eh,
Chulo, Chulo, Chulo
Legoo
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head o
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go run money Red
Papi chulo (Chinekeme) bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
You know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
My first album back then when I start was True Story
For the place when I dey today
Me I give God all the glory
Oh LORD
Shower your grace
Make we no face wetin Hoody and Hush dey face
Alhamdulillah na em Mompha dey pray
2020 no dey look your face
Papi chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
You know say woman dem come and go
I dey give them raponpon pon
For the place wey I dey
When I step in the town dem run come the boy
Them can’t stop the boy eh
You know
Eh eh
Rapon pon pon
Legoo
Papi Chulo bam bam
Chulo chulo chulo chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
E ye e ye
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bam bam
Chulo Chulo Chulo Chulo bam bam
Chulo bothers nobody
Chulo Chulo bam bam
You Know Chulo bothers nobody o
Me I bam bam
Chulo Chulo bothers nobody o
Chulo bam bam
Hit the jump and download 'Timaya Chulo Bothers Nobody Mp3' Below!
Listen to SONG!: Timaya - Chulo Bothers Nobody MP3 Download – Stream High Quality Audio in MP3 — Timaya - Chulo Bothers Nobody Streaming Bitrate: 128kbps to 160kbps. ENJOY!
Stay Updated! Follow us on Social Media
PUT YOUR SONG HERE
» ORDER FOR RADIO JINGLES, PODCAST INTROs and DJ DROPs
Check out what's trending this week 💡
Check out what's trending this week 💡
Africa Worldwide Top Naija Artistes
9ice Adigun Larry Gaga Reminisce
Mr Benson DJ Lawy M.I TYLER ICU
PapiSnoop Erigga Yemi Alade
Viktoh Terry G Fela 2
DJ Neptune Terry Apala
Barry Jhay Ceeza Milli
Superwozzy DJ Cuppy Dremo
Slimcase Small Doctor — Wale
Picazo Shizzi Tekno
Selebobo Qdot Diamond Jimma
Davolee Denike Pheelz —Chris Brown
Demmie Vee Oyinkanade Popcaan
Oladips Mystro Mr Gbafun
Broda Shaggi Nomcebo May D
Martinsfeelz TROD Krizbeatz
Yung6ix Patoranking Skales
T Classic Asa Skibii Reekado Banks
Timaya Vector Areezy Mohbad
Master KG DJ 4kerty DJ Maphorisa
Niniola — Teni Makanaki Ladipoe
Rexxie P Prime Sarz on the Beat Shatta Wale
DJ Consequence Ceeboi Junior Boy
Peruzzi Ice Prince KOKER
Guchi Ckay KOKER
Yinka Ayefele — Frank Edward Kiddominant
Tope Alabi Nosa Sarkodie
Laycon Cheque Wurld Idowest
Johnny Drille Crayon KING Promise
Nathaniel Bassey Runtown Kabex
Hotkid Danny S Spax DJ Tunez
Dotman Dice Ailes DJ Spinall DJ Kentalky
Jaido P DJ Jimmy Jatt —CDQ
Africa Worldwide TRENDING ARTISTES IN NAIJA
Adekunle Gold Wizkid Adekunle Gold Guchi Ayra Starr
Tiwa Savage 2Baba BUJUBNXN
Davido Zlatan LAX Otega
Falz The Bad Guy—Fire Boy DML
Joeboy Jamo Pyper—Oberz
Kizz Daniel—Simi Terri
Rema PlayBoy Casted
DJ MoreMusic DJ YK
Wale Turner Tems
Mayorkun Phyno
Olamide Omay Lay
DJ Kaywise DJ Baddo
Wande Coal Mr Eazi
Bella Shmurda Lyta Magixx
Zinoleesky Oxlade—OML
Balloranking Ramadel—Bhadboi
All Rights Reserved.