We are Live On-air | Listen to More Music - 29
Daily Updates! Unlimited Music Streaming - 24
More Music Download — Best way to Listen to Music! — Don't forget to Install Dj More Music Radio App. on your mobile phones and devices.

T Dollar - Rise (Lyrics)

Lyrics reviews and overview of T Dollar - Rise (Lyrics) » READ Lyrics!: T Dollar - Rise (Full Song); uploaded by DeeClef.
0 COMMENTS Add Comment
Kindly, share this post on
T Dollar - Rise (Lyrics)
T Dollar - Rise (Lyrics)

On at about 02:58:30 AM, T Dollar - Rise (Lyrics) was updated.

Fast-rising T Dollar, a prominent Afrobeat performer, released "Rise"

T Dollar doesn't care about how people would react to his fall, he says on "Rise." He just worries about bouncing back. The young singer's music is already creating ripples on social media and beyond.

Rise Lyrics by T Dollar

Intro
Yeah yeah yeah
T Dollar
It's Rappy the sound beater

Verse 1
Last time wey I go check
Nobody dey nah me face my problem
And I dey face my fear I no fear
Make hustle pay and we pray for good health

Chorus
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
Toba ti nigbagbo, gbo gbo nkan to le loma soft
Shebi nah d boy wey dem they talk
The same boy wey dem pour dirty water for him face
Abi oun ko
Omo ti gbera tan
Una wan dey relate
If dem wan talk make dem talk
I go rise if I fall
Toba ti nigbagbo gbo gbo nkan to le loma soft

Verse 2
After sinning we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Nah when dem go con hear
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly father abeg
Ko di ngba ti moba tiku
Before you remember say d boy dey pray
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray
I don do things wey you no like true true
But family dey wait
Joor maje n shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot, ah

Bridge
It's a must
Make I get that money make I blow
It's a must
Even if e never plenty at all
It's a must
Komo olope sha ti gbera tan
It's a must
Komarimi ko ma shey boss, ah

Refrain
Make money enter
Amen
Make e better
Amen
Oriburuku back to sender
Amen

Bridge
Emi o fe suffer
Amen
Kowo wole lotun losi
Amen
Make e plenty
Amen
Every Sunday ka shey spending
Amen
Say one time make e plenty, ooh
After sinning we pray for forgiveness
We don dey give them a long time ago
Nah when dem go con hear
Everyday and night we dey find the dough
Heavenly father abeg
Ko di ngba ti moba tiku
Before you remember say d boy dey pray

Outro
Tete bami shey
E don tey wey I dey pray (e don tey wey I dey pray)
I don do things wey you no like true true
But family dey wait
Joor maje n shey lasan
I must make am by force
E no go good at all
If dem ask and I no commot
Tete bami shey (tete bami shey)
Tete bami shey (tete bami shey)
Maje n shey lasan
Joor maje n shey lasan


T Dollar - Rise (Lyrics) instant indexed bitrate: 160kbps. Listen to this READ Lyrics!: T Dollar - Rise (Full Song) – stream high-quality music audio. Check-in.


Find DJ More Music NG to be useful? Click here to give us five stars rating!

META TAGS
Overview and Review of T Dollar - Rise (Lyrics).
Be the Judge. Do you love this Lyrics Post?
Share it! Drop a Comment
Kindly, share this post on

📡 Our Social Media Channels

Twitter | Instagram | Tiktok | BoomPlay

RELATED Lyrics — Similar POSTs!
More from DJ More-music
DROP YOUR COMMENT
Are you looking for something? 🛰️ find what you need on our website




HOT! Free-beat – rocking all clubs/streets 💡
Check out what's trending this week 💡