Read & Sing-Along » Oga Network - Hello, Mummy
Hello, Mummy by singer Oga Network — Following the release of 'Story Remix,' which featured Olamide and 'Mama,' Alleluyah Boyz Entertainment's Ifeanyibema Evans, better known as Oga Network, returns with "Hello Mummy," a musically lyrical masterpiece. Include this gbedu to your playlist; sure it will keep you going with your activities
Read & Sing-Along » Oga Network - Hello, Mummy Full Lyrics
Intro
Sunshine on the beats
Hallelujah boys
Hallelujah boys
Hello mummy
I think you need to pray for me
Everything wey you say make I no do
If I reach Eko na him I come dey do
I don dey smoke igbo I don too go love olosho
Hello mummy
I know say something dey wrong with me
I know say this my new self no be me
But I no come know where I leave the real me
Hello mummy
I make another life wey I think say na better life
We dey smoke they blow dey laugh
But now see me see my life
Hello mummy
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Ha wetin dey worry me
Mommy I no know wetin dey worry me
All my friends wey be say
All of us dey gather dey
Under the sun under the rain
Small money come I no come ask them say how them dey
They help me push my motor when my motor down
Now I drive pass them I no even wind down
No go blame anybody
Na me get tattoo for body
Leave who draw am for my body
Because na me give am body
Amahom ihe nmere madu get dire me uchen mo
Odika isi na mgabakam odika l barrow ohmo ohmem
Mummy ogimi na ewoh
Hello mummy
Hello mummy I think you need to pray for me
Everything wey you say make I no do
If I reach eko na him I come dey do
I don dey smoke igbo I don too go love olosho
Hello mummy
I dey love the girls wey tall come get bigi waist
No be small money na in we dey here dey waste
Bad bad things come dey sweeti pass chocolate
Mummy pray for me before to get sense go late
STICK YOUR CONTENT HERE (Daily ADs)
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Wetin dey worry me self
Mummy I no know wetin dey worry me
Ha Wetin dey worry me
Mummy I no know wetin dey worry me
I no dey fit to fail I no dey fit to stay without olosho
If na medicine I don take am overdose
And the thing dey worry me
Swamps swamps
And it's network on this oh oh oh
Mommy I no know wetin dey worry me
Town cryer avo come o
Thank you for banking with us
hit the jump, watch video, and Download 'Oga Network Hello, Mummy Mp3 Mp4' Below!
Oga Network - Hello, Mummy (Lyrics) instant indexed bitrate: 160kbps. Listen to this LYRICS!: Oga Network - Hello, Mummy – stream high-quality music audio. Check-in.
