Read & Sing-Along » Dotman - Number One
Number One by singer Dotman — Dotman, a brilliant and successful Nigerian musician, releases "Number One" off his first album "Hakuna Matata," with production credit going to Cortes Beats. Include this gbedu to your playlist; sure it will keep you going with your activities
Read & Sing-Along » Dotman - Number One Full Lyrics
Intro
Bounce on it, bounce on it
Bounce on the air, bounce on the ah
I dey para, I dey kpai
Dotman, yeah-yeah
(Cortes)
I say who God bless, make he bless another
Igbeyin eda, koju ese mefa
Opon ti sun, eyin nibo le wa?
T'ati gb'ope lati last December
Everyday I dey hustle non stop
Some don drop before they reach there bustop
So, I dey thank God say I no be video
Me, I just dey give them the rhythm
Mo foh won l'enu, mo pa won
Mo so won di fere, mo je won
I blow like C4, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Emi ni hottest, number one
Mo gbe won saare, look at them on the run
Like a transformer, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Omo, won 'le, won 'le ba
Omo, won kere gan, won 'pe wa
Omo, poison leleyi, ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood, them dey para
Demo one time, dem go fire
The motherfucker wey do yanma yanma
Kala gan, kasa final (o ku ni, nigga)
I'm a champion, yeah
I'm a champion
So much problem, I see dey carry on, yeah
I see dey carry on
As a bad man, me, I no dey envy another man blessin'
No be dem say omo, no be braggin'
Omo, o por, plenty
Oh my God, it's happenin'
Oh my God, it's happenin'
I swear down, I can't believe
See as people dey die for me
Them be dey downgrade me
Suddenly, they wan dey claim my family
So the show now dey trouble me
See as people dey die for me
I say who God bless, make he bless another
Igbeyin eda, koju ese mefa
Opon ti sun, eyin nibo le wa?
T'ati gb'ope lati last December
Everyday I dey hustle non stop
Some don drop before they reach there bustop
So, I dey thank God say I no be video
Me, I just dey give them the rhythm
Mo foh won l'enu, mo pa won
Mo so won di fere, mo je won
I blow like C4 mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Emi ni hottest, number one
Mo gbe won saare, look at them on the run
Like a transformer, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Omo, won 'le, won 'le ba
Omo, won kere gan, won 'pe wa
Omo, poison leleyi, ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood, them dey para
Demo one time, dem go fire
The motherfucker wey do yanma yanma
Kala gan, kasa final (o ku ni, nigga)
STICK YOUR CONTENT HERE (Daily ADs)
hit the jump, watch video, and Download 'Dotman Number One Mp3 Mp4' Below!
Dotman - Number One (Lyrics) instant indexed bitrate: 160kbps. Listen to this LYRICS!: Dotman - Number One – stream high-quality music audio. Check-in.
