On at about 23:46:07 PM, Barry Jhay - Whine My God? (Lyrics) was updated.
Read & Sing-Along » Barry Jhay - Whine My God?
Whine My God? by singer Barry Jhay — Barry Jhay, a Nigerian singer and songwriter, has a new song out called "Whine My God?" Drimz Beat produced the song, which is on his recently released 2022 EP, "Son Of God." Include this gbedu to your playlist; sure it will keep you going with your activities
Read & Sing-Along » Barry Jhay - Whine My God? Full Lyrics
Intro
Hmm-mm, ah-ah
Hmm, ah-ahh, ayy-ahh
Hmm-mm
(Yo Dibs)
Hmm-ayy
Hmm, oh-oh, oh, say
Me I don dey before dem born me
My God shatta bound me, He saw this comin'
No matter what them say I do, man I'm still Barry
Me no fit change for ah nothin' and nobody
See, you can not stop the album, oh-ooh
Sha ti gbo npa Barry?
My music set you in the mood wey be like magic
Inna your heart and your soul, me I let your see, oh-ohh
See
Dem wan dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
Whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine)
Dem wan dey whine my God (dem wan dey whine my God)
Igba ti mon jeun l'alai l'eran
Eni kankan o ri mi, eni kankan o ran mi
K'esora yin di Acura-'Cura
K'esora yin di shark oba eja
O-ounje yin m'aye, ounje yin m'aye
Only fit God fit make me smile
And if He notice the even the man wey dey Benjamis sef no dey smile
When I do the damage, I fix what I need to fix oh, please
Don't come here actin' like you're there for me
Jahovah show me clearly Daddy fights for me
Oh-oh, my daddy that I song is the best for me
If you look down on me, you go see expensive kicks (oh geez)
See
Dem wan dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
Whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine, dem wan dey whine)
Dem wan dey whine, dem wan dey whine my God (dem wan dey whine)
They dey whine, dem wan dey whine (dem wan dey whine)
Dem wan dey whine my God (dem wan dey whine my God)
Igba ti mon jeun l'alai l'eran
Eni kankan o ri mi, eni kankan o ran mi
K'esora yin di Acura-'Cura
K'esora yin di shark oba eja
O-ounje yin m'aye, ounje yin m'aye
Eru
(Focus)
hit the jump, watch video, and Download 'Barry Jhay Whine My God? Mp3 Mp4' Below!
Barry Jhay - Whine My God? (Lyrics) instant indexed bitrate: 160kbps. Listen to this LYRICS!: Barry Jhay - Whine My God? – stream high-quality music audio. Check-in.
Find DJ More Music NG to be useful? Click here to give us five stars rating!
META TAGS