We are Live On-air | Listen to More Music - 29
Self Upload! Free Download! Unlimited Music Streaming - 24
More Music Download — Best way to Listen to Music! — Don't forget to Install Dj More Music Radio App. on your mobile phones and devices.

Ayra Starr – Rush (Lyrics)

Lyrics reviews and overview of Ayra Starr – Rush (Lyrics) » READ Lyrics!: Ayra Starr - Rush (Full Song); uploaded by DeeClef.
0 COMMENTS Add Comment
Kindly, share this post on
Ayra Starr – Rush (Lyrics)
Ayra Starr – Rush (Lyrics)
On at about 07:28:07 AM, Ayra Starr – Rush (Lyrics) was updated.

Ayra Starr, one of the most popular young musicians on the African continent, has made her comeback with the scorching post-summer smash "Rush."

Ayra Starr's song "Rush" — The much-anticipated new song is a cut from her highly lauded album "19 & Dangerous," which will soon have a Deluxe Edition released. The album has received positive reviews from music critics.

Check out 'Rush' Lyrics by Ayra Starr

Ohh (Vibez)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

Verse 1
Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop

E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us

Pre-Chorus
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)

Bridge
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, pi pa pa ri pa (yeah)
Pa pa ri, yeah
Pa pa pa ri, pa ri pa

Verse 2
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I’m the one

Aje, aje, aje
Can never take my cake away
Aje, you can’t count my grace
I just dey my lane, my lane

Pre-Chorus
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy (yeah, yeah)
Dem wan dey check if my tap e no rush

Chorus
But e dey rush
E dey rush well, well
E be much (e be much)
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch, yeah

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling with us, oh)

‘Cause e dey rush
E dey rush well, well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch

E dey rush
E dey rush well, well
E be much
No be hype everybody dey crush
There’s no dulling with us
(There’s no dulling)

Outro
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Mmh, ahh



Be the Judge. Do you love this Lyrics Post?
Share it! Drop a Comment


META TAGS
Overview and Review of Ayra Starr – Rush (Lyrics).
Kindly, share this post on

Share a story with us on WhatsApp: +2348146631308

📡 Our Social Media Channels

Twitter | Instagram | Tiktok | BoomPlay


DROP YOUR COMMENT
Are you looking for something? 🛰️ find what you need on our website




HOT! Free-beat – rocking all clubs/streets 💡
Check out what's trending this week 💡