On at about 02:59:10 AM, AK Songstress - Bless My Man (Lyrics) was updated.
Ghanaian diva artist AK Songstress released "Bless My Man"
This may be your future husband's theme tune, women. The AK Songstress rose to fame with her spiritual song "Bless My Man" Original voice and attitude helped her succeed.
Bless My Man Lyrics by AK Songstress
Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
As I come to You
Baba, make You bless my man (adi AK)
As I come dey marry
My man dey suffer everyday
But the love he get for me
E dey burst my brain
Love with no money
Weitin I for do?
As I come to You
Baba, make You bless my man
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
Hrrrr, baba-baba-baba-baba, saita
(More money, more money)
Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
Love dey bee
But money enter e sweet pass o!
Chop money sef
Wey e don turn matter
School fees money too
Wey e turn matter o
And as a woman
I deserve to be happy o
As I come to You
Baba, make You bless my man
I dey suffer, suffer, suffer everyday
No sleeping in the night
I no get no option
I for always compromise (odo nti)
Come see sometimes
Man ah force but still no dime
Dem spreading money, eh
Baba God, so where You dey
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
Hrrrr, ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba, saita
Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
Love dey bee
But money enter e sweet pass o!
Chop money sef
Wey e don turn matter
School fees money too
Wey e don turn matter o
And as a woman
I deserve to be happy o
As I come to You
Baba, make You bless my man
Tubhani muzik
Ah, long time mi ah versatile
Ah di AK
Find DJ More Music NG to be useful? Click here to give us five stars rating!
META TAGS